lirik lagu one leg up – blaq jerzee
[intro: blaq jerzee & tekno]
alakwa
release
position
eyemeeh
ooh*ooh eyemeeh oh
ooh*ooh eyemeeh oh
ooh*ooh eyemeeh
[verse 1: blaq jerzee & tekno]
dem wan k!ll person, hmm
they never learn their lesson, hmm
since say na oluwa wey dey bless me, hmm
ayy, hmm
don’t stress me (don’t stress me)
make i live my life ah, hmm
nwanyi ocha, biko yemu lighter, hmm
make i smoke my igbo, oh*oh
make i smoke my marijuana, huhn
[chorus]
ayy, one leg up (bend low, shey you see say time no dey)
two lеg up (bend low, shey you see say time no dеy)
three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
[verse 2: blaq jerzee]
shabalala abi balotelli say n0body go contest oh
even lukaku no go fit calcu’ if you see baby loveth oh
c ronaldo no go score for your net, na me dey play the defense oh
i play my shot like a sunday oliseh, baby no more rebounce oh
oni jen gb’enu si, jen lala kula, yeah*yeah
if you sabi balance, show me some stamina, yeah*yeah
ewo boshey duro tan lai wo america, oh yeah*yeah
and i wanna play your league like a la liga
[chorus: blaq jerzee & tekno]
one leg up (bend low, shey you see say time no dey)
two leg up (bend low, shey you see say time no dey)
three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
[bridge: tekno]
osambebe kwe, kuron’be, elekuele
warobodo warobo finger
wonle kpa ginger
never, never, never, never, never, never
release
make i live my life, ah
nwanyi ocha, biko yemu lighter (ina ku, ina ku, ina ku)
make i smoke my igbo, yeah*yeah
make i smoke my marijuana (marijuana, marijuana, marijuana)
[chorus: blaq jerzee]
one leg up (bend low, shey you see say time no dey)
two leg up (bend low, shey you see say time no dey)
three leg up (bend low, shey you see say time no dey)
four leg up (bend low, shey you see say time no dey)
[outro]
you see, see, see, huhn
my people jam (jam, jam)
see dem dey whine (whine, whine)
ayy, they want to (jam, jam)
see dem dey (whine, whine)
don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me, don’t stress me (no, no)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu meridio › lirik lagu en blanco y negro – meridio
- kumpulan lirik lagu franco de vita › lirik lagu contra vientos y mareas (vuelve en primera fila) – franco de vita
- kumpulan lirik lagu hoodie mitch ollie joseph › lirik lagu pop it – hoodie mitch, ollie joseph
- kumpulan lirik lagu lil wayne › lirik lagu get outta my head – lil wayne
- kumpulan lirik lagu philsner › lirik lagu ngithande nami – philsner
- kumpulan lirik lagu 312 brasil › lirik lagu não vamos nos entregar – 312 brasil
- kumpulan lirik lagu mark carpio › lirik lagu ikaw pa lang – mark carpio
- kumpulan lirik lagu morad esp › lirik lagu no dice na’ – morad (esp)
- kumpulan lirik lagu joshkikz › lirik lagu start again – joshkikz
- kumpulan lirik lagu darien jackson › lirik lagu tokyo fireworks 2020 – darien jackson