lirik lagu bad till eternity – blaqbonez
(intro)
[blaqbonez & zlatan ibile]
ay!
for this life, dem wicked
all the haste, not needed
emi mo mo nkan t′oju ri, k’ese toh de′be oh
as a studio rat wey no get label oh
(verse i)
every day, i dey pray
god, take away pain
cuh it been a girl lonely, at this time of the day
no daddy, it’s only to go all the way
big up broski, we dey here today, woah*woah
(yeah)
(chorus)
[blaqbonez & zlatan]
i be bad till eternity (′ternity)
smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
so many things wey my eye don see
thank god say we get money (aya*ya*ya)
man, i pull up on a highway (highway)
speeding like say na more than one lifе dey (mm*mm, mm)
yeah, so many things wey my еye don see
thank god say we get money
(verse ii)
[zlatan]
ay, say
i feel blessed when i see i too dey (ibile)
blessings steady coming my way
dem no dey sell extra life for ebay (kilowi?)
i must chop life as long as money dey
i decline my phone (grrrt)
if no be money, oga ade, leave me alone (kuron′be jor)
say, n0body heard when a n*gga was broke
i know my mama pikin, no dey call me “my bro”
(okay, are you my father’s son?)
ah! say!
eje wa l′oju n*gga (ehn)
won ma ba e po, joor, ma gba (ehn)
mo inu mind e forever (ehn)
t’oba disturb, ko pa data (oh)
pa ironu ti, paddie, joor, ko f′ata s’enu
aso nla ko l’eyan nla, eko l′awa, ma tel’enu
(chorus)
[blaqbonez & zlatan]
i be bad till eternity (‘ternity)
smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
so many things wey my eye don see
thank god say we get money
man, i pull up on a highway (highway)
speeding like say na more than one life dey (mm*mm, mm)
yeah, so many things wey my eye don see
thank god say we get money
(verse iii)
[blaqbonez]
if you ever look down on me, it′s time to look up
moving security, make dem no shoot us
know all the way they move, dem no fit fool us
where dem dey when we pour ’till stupor?
abi na the jay wey i roll wey dey make me dey think say bad people too plenty
from the days of old, man, i been ice cold
steady guiding both friends and foes
(yeah, yeah*yeah)
(both friends and foes)
(abi na the jay wey i roll)
(na the jay wey i roll)
(chorus)
[blaqbonez & zlatan]
i be bad till eternity (‘ternity)
smoke igbo for my sanity, yeah (sanity)
so many things wey my eye don see
thank god say we get money
man, i pull up on a highway (highway)
speeding like say na more than one life dey (speeding like say na more than one life)
yeah, so many things wey my eye don see
thank god say we get money
(outro)
intrumentals
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu chris kellah › lirik lagu won’t you come over – chris kellah
- kumpulan lirik lagu eddie taylor › lirik lagu find my baby – eddie taylor
- kumpulan lirik lagu jay3r › lirik lagu consume the firmament – jay3r
- kumpulan lirik lagu dramane › lirik lagu yasuke is coming – dramane
- kumpulan lirik lagu 7 liza › lirik lagu away – 7 & liza
- kumpulan lirik lagu robert chojnacki › lirik lagu mój dobry duch – robert chojnacki
- kumpulan lirik lagu zedz › lirik lagu no verbal – zedz
- kumpulan lirik lagu ski aggu › lirik lagu shu madamme (snippet) – ski aggu
- kumpulan lirik lagu finch usa › lirik lagu the beverly chillbillies – finch (usa)
- kumpulan lirik lagu emir taha murda › lirik lagu baby – emir taha & murda