
nyem ego (cover) - blaqbonez lyrics
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
Random Song Lyrics :
- xxx - gdo (rapper) lyrics
- godzilla (remix) - lucid rapper lyrics
- мёд (honey) - shaman lyrics
- za rohem - michajlov lyrics
- chciałem zabrać ją na melanż - meros (pl) lyrics
- konji (live) - divlje jagode lyrics
- clean it up - annie stela lyrics
- life notes - mati lyrics
- transmission interrompue - la pépite lyrics
- older now - alex day lyrics