lirik lagu nyem ego (cover) – blaqbonez
Loading...
hey siri abeg play me song oo
wey get sprinkle omah lay with plenty of soso
shey na my network bad
abeg don’t be long oo
please wait while e loading i got plenty things to talk
only me get cough and catarrh
i get malaria get some fever
every blood no be your brother
me learn my lesson one way another
cos people wey dey fit to no dey
no be their fault you too dey expect
minimum wage no get weight to carry
heavy wears the crown
when dey my head who go fit help
i don see shege, i don visit craze
shey na until i don dey shout awaleme
making music tintinitin guitar
get passion get the drive
make my mama dey proud
get money chasing the bag
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu danni toma › lirik lagu jeg er (outro) – danni toma
- kumpulan lirik lagu n o n koneksja › lirik lagu anioł stróż – n.o.n koneksja
- kumpulan lirik lagu aless › lirik lagu nemáš právo – aless
- kumpulan lirik lagu hello seahorse › lirik lagu 4 – hello seahorse!
- kumpulan lirik lagu zulu winter › lirik lagu sycamore trees – zulu winter
- kumpulan lirik lagu joshua powell › lirik lagu ascension – joshua powell
- kumpulan lirik lagu silver pozzoli › lirik lagu around my dream – original version – silver pozzoli
- kumpulan lirik lagu maisey rika › lirik lagu letting go – maisey rika
- kumpulan lirik lagu choo jackson › lirik lagu flash flood – choo jackson
- kumpulan lirik lagu kuban › lirik lagu chillout – kuban