lirik lagu blow you away (delilah) – blue lab beats
[intro]
[?]
[refrain]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko
anointing, oh, anointing, oh
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want
all, all for me, kolobiko
[pre*chorus]
say, honey
oya done, oya done all the dulling
oh, mummy
oya done, oya done with the stunning
oh, honey
omoge no more time for the dulling
come, baby, come make we soge
come, baby, come dog the dulling
[chorus]
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
(blow me away)
you too look nice
only you wey fi to blow me away
(blow you away)
omo realize
only you wey go dey make my days
(make me my days)
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
yeah, yeah, yeah
[refrain]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko
anointing, oh, anointing, oh (wha ya say?)
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want
all, all for me, kolobiko
[verse]
oh, baby, call me your leader
anytime you want, make i deliver, woah
we de do some tins wey you no do with money
mm, you no go get from n0body
oh, baby, delilah
oh, baby, delilah
this your biggy sometin’
come make i refine am
oh, baby, delilah
oh, baby, delilah (woah)
this your biggy sometin’
no know where ago find am
[pre*chorus]
say, honey
oya done, oya done all the dulling
oh, mummy
oya done, oya done with the stunning
oh, honey
omoge no more time for the dulling
come, baby, come make we soge
come, baby, come dog the dulling
[chorus]
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
(blow you away)
you too look nice
only you wey fi to blow me away
(blow me away)
omo realize
only you wey go dey make my days
(make me my days)
no dey look sad
baby girl, make i blow you away
yeah, yeah, yeah
[refrain]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko
anointing, oh, anointing, oh
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want (wah ya say?)
all, all for me, kolobiko
[outro]
minicado, minicado
say you got one, me need one too
all, all for me, kolobiko (oh, lord)
anointing, oh, anointing, oh (mm, another love story)
valentino, valentino
she call me for my telephone
wetin she want, wetin she want
ghetto boy deya suh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu โต๋ ศักดิ์สิ › lirik lagu อยู่ที่ไหน – โต๋ ศักดิ์สิทธิ์
- kumpulan lirik lagu yanela books › lirik lagu mondays – yanela books
- kumpulan lirik lagu bzb › lirik lagu jenever – bzb
- kumpulan lirik lagu un pueblito › lirik lagu a vos – un pueblito
- kumpulan lirik lagu los amos del pueblo › lirik lagu ella – los amos del pueblo
- kumpulan lirik lagu adanna duru › lirik lagu transparent soul – adanna duru
- kumpulan lirik lagu дима вебер › lirik lagu безболезненно – дима вебер
- kumpulan lirik lagu early hours › lirik lagu smells like summer – early hours
- kumpulan lirik lagu the godoys wonderers › lirik lagu we are one – the godoys wonderers
- kumpulan lirik lagu elzhi › lirik lagu weedipedia – elzhi