lirik lagu gwagwalada – bnxn fka buju
[intro: kizz daniel, bnxn]
gwagwalada, gwagwalada
ye
gwagwalada, gwagwalada
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
[verse 1: seyi vibez]
mi o foor
wọn o la na
on god
ile ni le mi, asgard
i live fly nibi
injẹ ma saami
funmi lowo iya charley
wahabi
hallo, hallo
mukadam muvado
can’t you see
olowo mo ba to
koju ma ribi, i call manage her
drop the song tomorrow sha
if loving you is a crime
baby don’t you waste my time
dance makossa kupe, (kupe)
wọn mọ pe a sunle, (sunle)
i dey for gwagwalada
coming back, mo dapadaa
[chorus: bnxn, kizz daniel]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
[verse 2: kizz daniel, bnxn]
on to thе next one
give mе ginger
give me power ọmọ ẹlẹ
you surprise me
harm me
girl come try me
on to the next one
give me ginger
give me power ọmọ ẹlẹ
o ti sanwo fun mi
no be issue at all
[chorus: kizz daniel, bnxn]
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force, i no fit do pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada
i enter from abuja go gwagwalada (i enter)
wọn ni mo taka sufe si, awọn da?
i no fit force am if e don pass my power
i roll up my shawarma
i dey for gwagwalada (ki lẹ wi?)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yxl ayo › lirik lagu she did – yxl ayo
- kumpulan lirik lagu mc pp da vs › lirik lagu robin hood – mc pp da vs
- kumpulan lirik lagu tonffer › lirik lagu área plana – tonffer
- kumpulan lirik lagu the wiz rapper › lirik lagu drapo – the wiz (rapper)
- kumpulan lirik lagu longboys › lirik lagu don’t remind me – longboys
- kumpulan lirik lagu godspeed md › lirik lagu maryland girls – godspeed (md)
- kumpulan lirik lagu lzr producer › lirik lagu burrrrrr – lzr (producer)
- kumpulan lirik lagu lagoona › lirik lagu joe gets so sad he writes a song – lagoona
- kumpulan lirik lagu jay r › lirik lagu throw your hands in the air – jay-r
- kumpulan lirik lagu promonant › lirik lagu pain – promonant