lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu money – boi chase

Loading...

[intro]
[instrumental]
boi chase yeah yeh oh
e yo g
berri ti*ti*ga ga
yo x (yo x)
i don come with another one

[verse 1]
me i no get beef with n0body
i put my mind on my money
bad energy far from me
yeah yeah yeah
and anybody wey come to dey follow me
gats know say e no go reach
i no dey fight anybody see
yeah yeah yeah

[chorus]
i go just dey denge
dey pose
dey pepper
dey go
when i denge
dey post
i go pepper dem o
i go just dey denge
dey pose
dey pepper
dey go
when i denge
dey post
i pepper
[post chorus]
i live my life
i no send no send
i dey go there
go there
in my life i no ‘gret (regret)
na the money dey my mind
i live my life
i no send no send
i dey go there
go there
in my life i no ‘gret (regret)
na the money dey my mind

[verse 2]
as e be
na the money be my fantasy
so make n0body pressure me
make n0body bother me
yeah yeah yeah
many jealous me
bad belle wan dey hinder me
but me i no get beefing with n0body
i put my mind on my money
my money
[chorus]
i go just dey denge
dey pose
dey pepper
dey go
when i denge
dey post
i go pepper dem o
i go just dey denge
dey pose
dey pepper
dey go
when i denge
dey post
i pepper

[post chorus]
i live my life
i no send
no send
i dey go there
go there
in my life i no ‘gret (regret)
na the money dey my mind
i live my life
i no send
no send
i dey go there
go there
in my life i no ‘gret (regret)
na the money dey my mind
[outro]
yo x (yo x)
gid*
and anybody wey come to dey follow me
no dey beg anybody see
yeah yeah yeah
gid*giddem
i go just dey denge
dey pose
ty mix
i dey pepper dey go
i go just dey denge
dey pose
dey pepper
dey go
when i denge
dey pose
i pepper

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...