
level ft. eluu p - boikingz lyrics
level
ohh na na na na
ohh na na na
it’s your boy again
eluu p
dem bin tell me say
i no go mek am but i no sen
wen i hear am
i feel like say e bi like sey me i won vex
but right now na eluu p everybody dey sing
anytime i dey sing
i dey give dem hits
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
mama mehh
oh oh oh
mama mehh
it’s still your boy eluu p
aka obi nwannem
odigo ka ogadi nwannem
i no fit go broke again
nekwe kaosi weh biaru na ndu m
chineke agozie m
chai obinigwe nara ekele
maka mua mma da n ogbenye
odigo ka ogadi kita maka nwannem
ka ngwa gi
onwere ihe mere n ndu m
nwe si na mma dazi ogbenye ozo
umu ibe m nekwe m anya oo
obinigwe agozi go m
obinigwe obinigwe agozi go m oo
chineke m nara ekene
nara ekene na ndu m maka ihe imere m
onwere onye ge meru m ya chineke
biko agozie ngi
nara ekene maka egwu nna gwu kita
ka nji ekene mmadu
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
mama mehh
oh oh oh
mama mehh
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
motivate yourself
bah randya
Random Song Lyrics :
- mal wieder - chakuza lyrics
- easy - devon gabriella lyrics
- banger - john blaq lyrics
- crna magija - vizelj lyrics
- jungle (free bars) - rocky badd lyrics
- big - torica lyrics
- me la llevo - javi medina lyrics
- built to last - chisai jackson lyrics
- наполовину пуст (half empty) - t.jhay & mayot lyrics
- pick what you want - money man lyrics