lirik lagu level ft. eluu p – boikingz
level
ohh na na na na
ohh na na na
it’s your boy again
eluu p
dem bin tell me say
i no go mek am but i no sen
wen i hear am
i feel like say e bi like sey me i won vex
but right now na eluu p everybody dey sing
anytime i dey sing
i dey give dem hits
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
mama mehh
oh oh oh
mama mehh
it’s still your boy eluu p
aka obi nwannem
odigo ka ogadi nwannem
i no fit go broke again
nekwe kaosi weh biaru na ndu m
chineke agozie m
chai obinigwe nara ekele
maka mua mma da n ogbenye
odigo ka ogadi kita maka nwannem
ka ngwa gi
onwere ihe mere n ndu m
nwe si na mma dazi ogbenye ozo
umu ibe m nekwe m anya oo
obinigwe agozi go m
obinigwe obinigwe agozi go m oo
chineke m nara ekene
nara ekene na ndu m maka ihe imere m
onwere onye ge meru m ya chineke
biko agozie ngi
nara ekene maka egwu nna gwu kita
ka nji ekene mmadu
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
mama mehh
oh oh oh
mama mehh
now i say
me i no fit broke again
see my level right now
say now me i no fit broke again
go and tell my mama
say now me i no fit broke again
see my level ryt now
say now me i no fit broke again
motivate yourself
bah randya
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the gama › lirik lagu slide – the.gama
- kumpulan lirik lagu lilly winwood › lirik lagu safehouse – lilly winwood
- kumpulan lirik lagu yebba › lirik lagu boomerang – yebba
- kumpulan lirik lagu jpro rapper › lirik lagu like love – jpro (rapper)
- kumpulan lirik lagu baby dont cry › lirik lagu на чистом (подруги) (on a clear (friends)) – baby don’t cry
- kumpulan lirik lagu escola epc › lirik lagu rap jesus nascendo – escola epc
- kumpulan lirik lagu luck life › lirik lagu hug – luck life
- kumpulan lirik lagu cayenne › lirik lagu fav treat – cayenne
- kumpulan lirik lagu 42 dugg › lirik lagu on tank – 42 dugg
- kumpulan lirik lagu nadia vaeh › lirik lagu one night – nadia vaeh