
tell me - boikingz lyrics
bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave
why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j*pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster
why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
Random Song Lyrics :
- strangers - toys went berserk lyrics
- don't touch me - nick owen lyrics
- ten toes down - dubbledge lyrics
- another like you (live) - bethel music lyrics
- unchained - dagger threat lyrics
- kevät - sydän & villasukat lyrics
- awkward love - jonathan richman lyrics
- sabiá - froid lyrics
- qaçaq nəbi - azerbaijani folk song lyrics
- au revoir - tommi aura lyrics