lirik lagu tell me – boikingz
bahrandia
uuuuh uh uh
yehhi ye
oh oh oh
shay uno say u swt pass sugar ah
why u won leave
shay uno say u mek me shiever ah
but u won leave
gal i just won u be my diva ahh
but uno gree
and i just won u quench my fever ah
why u won leave
why i give this
u say uno want
gal i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
toyo the tins wey we do
we do we do
the place wеy we go
we go
cubana na, j*pan ye pеru
but now me i feel like mumu
oh na na na
oh ro ro ro
gal u dey make me want kololo
anything u want i go give u ganja
mek u no dey mek feel like a gangster
why i give you this, u say uno want?
i give u dat
uno want
gal i give u this
u say uno want
odoewu wetin i go do? 2x
so mek u tell me ooh
tell me ooh
if u won leave
mek u tell me ooh
tell me ooh
tell me ooh gal 2x
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu tyjule › lirik lagu the stalker song – ty’jule
- kumpulan lirik lagu thb brown › lirik lagu bando – thb brown
- kumpulan lirik lagu enana feat harry fiscian › lirik lagu my helper – enana feat. harry fiscian
- kumpulan lirik lagu xxmalloyxx › lirik lagu weekend – xxmalloyxx
- kumpulan lirik lagu owkey trove › lirik lagu highly – owkey & trove
- kumpulan lirik lagu dubkonscious › lirik lagu earth to moon – dubkonscious
- kumpulan lirik lagu сд sd aka sadist › lirik lagu мечта (dream) – сд (sd aka sadist)
- kumpulan lirik lagu in effigy › lirik lagu misery revolution – in effigy
- kumpulan lirik lagu radlads › lirik lagu damned romance – radlads
- kumpulan lirik lagu reezy › lirik lagu teenager forever – reezy