lirik lagu demó – boo
[verse one]
shorkorlorkor
mí ó lé sé tradition
má pà rí wò
mí ó lé sé tradition
ye o ye o ye o ye o
fúnmì lager mí
ye o ye o ye o ye o
fúnmì lager mí
[pre chorus]
you wan dey do do
you wan dey do the senti senti senti mental
you don see mugu
i be like pesin wey you fit to whine to enter
[chorus]
you dey demó demó demó demó demonstrate
you dey puff you dey bluff you dey rough you no tough ómó evaporate
you dey demó demó
you just dey demó demó
you dey demó demó demó demó demonstrate
[hook]
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo
[verse two]
go away, away
bounce get out of my face
don’t you dare make the mistake
cos amma put you in your place
ómó jàsí, makanaki
you wan try me you wan dare me
ómò fashi
[pre chorus]
you wan dey do do
you wan dey do the senti senti senti mental
you don see mugu
i be like pesin wey you fit to whine to enter
[chorus]
you dey demó demó demó demó demonstrate
you dey puff you dey bluff you dey rough you no tough ómó evaporate
you dey demó demó
you just dey demó demó
you dey demó demó demó demó demonstrate
[verse three]
me i no come to look your face
and i no want to cause you pain
but after the sun will come the rain
that time you no go do again
na wahala you dey looku for
(rsp) wahala you dey looku for
say na wahala you dey looku for
[outro]
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo
tachiàbágo
abágò
tachiàbágo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu josh waters › lirik lagu no chaser – josh waters
- kumpulan lirik lagu mip › lirik lagu vsco – mip
- kumpulan lirik lagu mojo nixon › lirik lagu if i can dream – mojo nixon
- kumpulan lirik lagu coadjuvantes › lirik lagu terra de virtude – coadjuvantes
- kumpulan lirik lagu yung pinch › lirik lagu over it – yung pinch
- kumpulan lirik lagu sobek le zini › lirik lagu extendo – sobek le zini
- kumpulan lirik lagu alrima › lirik lagu égoïste – alrima
- kumpulan lirik lagu митя северный mitya severniy › lirik lagu виноват (guilty) – митя северный (mitya severniy)
- kumpulan lirik lagu sonya belousova feat giona ostinelli › lirik lagu her sweet kiss – sonya belousova feat. giona ostinelli
- kumpulan lirik lagu visceral arg › lirik lagu reptil – visceral (arg)