lirik lagu kele – boss giva
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
i no dey care
i no dey fear
i no dey send
i no dey care
i no dey send
i no dey fear
make una tell them
i no dey care
i no dey send
make una clear them
say i have to face my fears
even my fears don dey fear
say the future is really near
dem dey act like say dem care
n0body really knows
why am giving god all the glory
emi bad boy
call me oko mommy
steadily omo we dey stack the money
igot one life
ama live it right
no matter wetin xup
omo man must shine
say i have to face my fears
even my fears don dey fear
say ur kele go turn my own
(kele go turn my own)
every night she’s on my phone
(night she’s on my phone)
when i pull up on the low
(pull up on the low)
i dey thank the lord my god
(thank the lord my god)
right now am on my peak
(right now am on my peak)
right now am on my throne
(right now am on my throne)
i dey give them on the low
(give them on the low)
when i pull up on a code
(pull up on a code)
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
so many prospects
wey dem no dey see
so many dms
but dem no reply them
i no fit beg them
cuz i no offend them
so many lies on da internet
careful what you do
cuz dey won’t forget
anything you do
make you try invest
if you broke my guy
won ma bu e gan
say ur kele go turn my own
(kele go turn my own)
every night she’s on my phone
(night she’s on my phone)
when i pull up on the low
(pull up on the low)
i dey thank the lord my god
(thank the lord my god)
right now am on my peak
(right now am on my peak)
right now am on my throne
(right now am on my throne)
i dey give them on the low
(give them on the low)
when i pull up on a code
(pull up on a code)
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
i no dey beef
i no dey send
oh nanana
me i no dey send
oh na na na
oh nanana
send ooooh
send ooooh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu emma gunnarsen › lirik lagu fått deg på hjernen – emma gunnarsen
- kumpulan lirik lagu zico › lirik lagu the language of flowers – zico
- kumpulan lirik lagu loqiemean › lirik lagu лоботомия (lobotomy) – loqiemean
- kumpulan lirik lagu nle choppa › lirik lagu dekario – nle choppa
- kumpulan lirik lagu vern gosdin › lirik lagu cowboys are common as sin – vern gosdin
- kumpulan lirik lagu slime girls › lirik lagu bonfires (jackson scovel remix) – slime girls
- kumpulan lirik lagu yeseo › lirik lagu dance 춤 – yeseo
- kumpulan lirik lagu isabel pantoja › lirik lagu hay que sembrar en navidad – isabel pantoja
- kumpulan lirik lagu senti › lirik lagu moja droga – senti
- kumpulan lirik lagu moxxd › lirik lagu shm3a – moxxd