
i don't care - boy spyce lyrics
{verse1}
mad thing!
you know say i dey
fall for you baby
i know say you dey fall
for me too
my handset e dey ring
for you
my heart sef e dey
beat for you
i don sew ankara for two
{verse2}
and if dem call u ogbanje
(i don’t care i don’t care i don’t care)
mami water o
(i don’t care i dont care o)
and if dem call u ogbanje
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i dont care i dont care o)
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan make we connect
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan
make we connect
(ah ah ah ah ah ah ah)
my ebelebe aroma
shina o
high me like say u
be shina o
table ur matter i go
sit down o
ogologoma ogologoma
u be my woman
u be my woman
i no fit leave ya
why i go leave ya?
who put asunder?
say damburuba
cause u be my
sweet potato
red tomato
peppermint o
chocolate o
my gelato
shey u go chop
burrito
aginimoto
and if dem call u
ogbanje!
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i …….
Random Song Lyrics :
- how can i forgive myself - gabriel (dojang) lyrics
- ojalá - nk lyrics
- it hurts, im trying - raven! (@ravenssblood) lyrics
- the red sea - zaum lyrics
- layup - yeat lyrics
- oak hill jade - offsite lyrics
- оригами (origami) - лико (liko, ru) lyrics
- lui - pate mustajärvi lyrics
- cinderella - lil packard lyrics
- жить - не тужить (to live without grief) - катя panterrra lyrics