lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i don’t care – boy spyce

Loading...

{verse1}
mad thing!
you know say i dey
fall for you baby
i know say you dey fall
for me too
my handset e dey ring
for you
my heart sef e dey
beat for you
i don sew ankara for two
{verse2}
and if dem call u ogbanje
(i don’t care i don’t care i don’t care)
mami water o
(i don’t care i dont care o)
and if dem call u ogbanje
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i dont care i dont care o)
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan make we connect
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan
make we connect
(ah ah ah ah ah ah ah)
my ebelebe aroma
shina o
high me like say u
be shina o
table ur matter i go
sit down o
ogologoma ogologoma
u be my woman
u be my woman
i no fit leave ya
why i go leave ya?
who put asunder?
say damburuba
cause u be my
sweet potato
red tomato
peppermint o
chocolate o
my gelato
shey u go chop
burrito
aginimoto
and if dem call u
ogbanje!
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i …….

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...