lirik lagu end sars (my sars story) – boy v
end sars (my sars story) lyrics
i say just the other day
i dey for my dey
i dey with fally sketch
and two other babes
them tell me make i wait
them ask me for my phone
i give them my iphone
them say make i enter bus
officer wetin i do?
naso i chop slap
them pack me inside bus
along with other boys
them take us to the station
them say make we off cloth
omo na the life we dey live
i say make una end sars o
make una еnd sars o
we no want reforming
we no wan hеar story
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our mothers are crying
i say make una end sars o
make una end sars o
our people are dying
our people are crying
i say make una end sars
end sars, end sars, end sars o
our people are dying
our people are crying
end sars, end swat
arrrgh
werey wan disguise
werey wan dey disguise
end sars, end swat, end am
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bhadbarbie › lirik lagu one wish – bhadbarbie
- kumpulan lirik lagu becksuses › lirik lagu temple run – becksuses
- kumpulan lirik lagu eden metal band › lirik lagu pound it out (demo) – eden (metal band)
- kumpulan lirik lagu fulei › lirik lagu belgimatum – fulei
- kumpulan lirik lagu 2006 revival cast of company › lirik lagu poor baby – 2006 revival cast of company
- kumpulan lirik lagu vicky nhung › lirik lagu một thuở yêu người – vicky nhung
- kumpulan lirik lagu macanache › lirik lagu știu că poți – macanache
- kumpulan lirik lagu south of jameson › lirik lagu warriors – south of jameson
- kumpulan lirik lagu scar › lirik lagu cauchemar – scar
- kumpulan lirik lagu holyvexy › lirik lagu friendly fire – holyvexy