lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu body – boy wise

Loading...

b2ice on the mix
boy wise with the vibe

ah ah, ah ah, you want k!ll somebody pikin oh
(na na na na na)

omalicha baby girl come give me some loving ah (i don dey miss you since)
this your body go fit to k!ll somebody eh ah (come make we do some thing)
baby girl shebi you say you be omo yoruba
me na akwaibom make i give you my vibe
anything you want baby girl i go buy
i will show you love that you’ve never seen before ah…. before ah..

you go k!ll somebody pikin no.. ah..
i’m addicted to your body do you know… oh
no go leave you for no body
coz everything about you, e dey sweet me for body di di di no oh oh ah ah ….

you want k!ll somebody pikin oh…
you’re my all oh all oh
noh…, you want k!ll somebody pikin oh…
you’re my all oh all oh

oya wait wait wait
this your caterpillar oh
na original, no be made in aba
this kind thing all for me, i thank god wey bring you come my way (my way way way)
anything you want i go pay pay pay
money too plenty young dangote
take all of them coz i be werey for you
baby girl i no like trouble oh…
anything you want i go do times 2
(baby anything you want i go do times 2)
hope say you no go fumble oh (hope say you no go fumble oh)
no go mind talk wetin dem want talk
make dem do wetin dem want do do i still choose you….

you want k!ll somebody pikin oh…
i go leave you for n0body do you know?
i’m addicted to your body, cause everything about you e dey sweet me for my body do you know ah ah

you want k!ll somebody pikin oh..
i g leave you for n0body
i go leave you for n0body do you know
you want k!ll somebody pikin oh …
you’re my all oh all oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...