lirik lagu abena – boydrms
omotena na you wey dey whine my antenna
omotena love you january to december
abena abena abena
carry your matter put for my medulla
abena abena abena
everything you do sweet me o abena
its a fine girl thing
you go know say its a fine girl you see
when you see my girl oh fine black skin
fine black queen for a fine black king
uhh uhh
baby mi jowo
abeg make you gimme your love
make you gimme some more
coz i dey your door mouth
say make i leave girl i no go comot
stack this money right up from the floor
so abena make you tell me what you want
uhh uhh
abena abena abena
carry your matter put for my medulla
abena abena abena
everything you do sweet me o abena
boydrms gimme love abena
clear my schedule only you my agenda
date you everyday you go be my calendar
me and you hmm mm mm for my chamber
i knack you gbim gbim gbim gbim gbim
press your b*tton pim pim pim pim pim
omo you go feel the thing thing thing thing thing
omotena na you wey dey whine my antenna
omotena love you january to december
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ayub bachchu › lirik lagu kano tumi – ayub bachchu
- kumpulan lirik lagu shinigami › lirik lagu a place where i belong, pt.2 – shinigami
- kumpulan lirik lagu hyvmine › lirik lagu flesh n’ blood – hyvmine
- kumpulan lirik lagu dj hamida › lirik lagu funky rai attitude* – dj hamida
- kumpulan lirik lagu melchyor › lirik lagu kill you – melchyor
- kumpulan lirik lagu asaf avidan › lirik lagu one day / reckoning song (wankelmut remix) – asaf avidan
- kumpulan lirik lagu sonny fodera › lirik lagu push them away – sonny fodera
- kumpulan lirik lagu margiela x mdope x bryan › lirik lagu kokaina – margiela x mdope x bryan
- kumpulan lirik lagu imperial teen › lirik lagu i think that’s everything – imperial teen
- kumpulan lirik lagu il giardino dei semplici › lirik lagu un giorno tua madre – il giardino dei semplici