lirik lagu back 2 sender (freestyle) – boyyblink
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o
oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sеnder (back to sender)
bridge
e don rеd
e don be
e don cast
halla mah name you know!
rap
anytime when i wan rap everybody must to lap
them say boyyblink sco say i too dey cap
na so dem talk, talk say me i don dey mad
i say how, dem say omoge i too dey brag
make dem talk!
shebi na them wey get their mouth, anytime when i talk everybody go dey laugh but ’em
walahi make dem no cross my line cuz if dem cross my line na them go chop and die
solo 1
see me see trouble
omo see level
wetin dey sup o
e don happen o wor wor
chorus
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
solo 2
mama mi wombolobo
papa mi wombolobo ey
sister mi wombolobo
brother mi wombolobo ey (*2)
dem don come again o
winchi winchi dem no gree me rest o, oh oh oh
dem don come again o
village people don enter my yard o, but anything dem do say
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
i say back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender)
back to sender (back to sender (back to sender)
go back to the sender (back to sender)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lear x angst › lirik lagu мяне (me) – lear x angst
- kumpulan lirik lagu tayla gorman › lirik lagu obsessed – tayla gorman
- kumpulan lirik lagu less than jake › lirik lagu hell looks a lot like l.a. (demo) – less than jake
- kumpulan lirik lagu heffy › lirik lagu heart of glass – heffy
- kumpulan lirik lagu wax moon › lirik lagu mountain road girl – wax moon
- kumpulan lirik lagu the lynx nz › lirik lagu hol up – the lynx (nz)
- kumpulan lirik lagu nanasai › lirik lagu sofá – nanasai
- kumpulan lirik lagu av dummy › lirik lagu natural born killers – av dummy
- kumpulan lirik lagu moodswing › lirik lagu on my own – moodswing
- kumpulan lirik lagu ikiigai › lirik lagu song for emma – ikiigai