
gbebegeji - boyyblink lyrics
chorus)
gbebegeji
tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am
gbebegeji
(verse 1)
sometimes i dey wonder
na when you go halla
i go k!ll for your matter
but i no get your number
(bridge)
haha hey boyyblinka boyyblinksco
hen hall a man name you know
whey
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kere o ehey
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am gbebegeji
(sax break)
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kurukere o eho
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wey you want am
gbebegeji (x2)
hey
this one is for all that confidence you know
shey you know say na your own confidence way you give me, na him that confidence so
abi taah forget abeg
Random Song Lyrics :
- убей или спаси - ayomi lyrics
- wonda and donda - based iggy lyrics
- certain - lil yu lyrics
- fml - p4rkr lyrics
- believe in me - the image (duo) lyrics
- x-ray [tranceformer single edit] - camouflage lyrics
- maniacal - haley beltran lyrics
- the living room - jake lazovick lyrics
- lady fingers - bobby darin lyrics
- manmarziyan - shilpa rao lyrics