lirik lagu gbebegeji – boyyblink
chorus)
gbebegeji
tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am
gbebegeji
(verse 1)
sometimes i dey wonder
na when you go halla
i go k!ll for your matter
but i no get your number
(bridge)
haha hey boyyblinka boyyblinksco
hen hall a man name you know
whey
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kere o ehey
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wet you want am gbebegeji
(sax break)
when the money go enter hey
dem go dey halla my name
when the money go enter hey
dem go dey kurukere,kurukere o eho
(chorus)
gbebegeji
go tell that your lover
gbebegeji
say na me be boyyblinka
gbebegeji
na me be boyyblinksco
gbebegeji
hey hey hey
gbebegeji
go tell that your father
gbebegeji
i go k!ll for your matter o
gbebegeji
anyhow wey you want am
gbebegeji (x2)
hey
this one is for all that confidence you know
shey you know say na your own confidence way you give me, na him that confidence so
abi taah forget abeg
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hiroko shimabukuro › lirik lagu 人魚の恋 (ningyo no koi) – hiroko shimabukuro
- kumpulan lirik lagu insignis › lirik lagu pull up – insignis
- kumpulan lirik lagu verba › lirik lagu wakacyjna miłość – verba
- kumpulan lirik lagu symphonic sorrow › lirik lagu forest of the eternal winter – symphonic sorrow
- kumpulan lirik lagu creed fisher › lirik lagu this place called usa – creed fisher
- kumpulan lirik lagu the kickdrums › lirik lagu naked – the kickdrums
- kumpulan lirik lagu mati szert › lirik lagu szrot – mati szert
- kumpulan lirik lagu g twilight › lirik lagu dope house jumpin’ – g. twilight
- kumpulan lirik lagu the tiger lillies › lirik lagu billy’s blues – the tiger lillies
- kumpulan lirik lagu storm dunder › lirik lagu flowers – storm dunder