lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gog – boyyblink

Loading...

intro:

yeah eh
ah, owe
halla mah name you know o
oh oh wey

verse 1:

no dey show me levels
i get your mate for my side 24/7
eh, na so dem dey talk iyo oh
many many years for the ghetto
but i no find trouble, i no find trouble

chorus:

na the grace of god iyo (aha)
i still dey alive iyo (aha)
i no fit relent iyo (aha)
iye (iye)
turn my back iyo (aha)
from every force iyo (aha)
wey want to bring me down iyo (aha)
iye eh eh eh (iye)
ah owey
dancia dancia
for me o, for me o, eh
nek unеk, nek unek
nor me o, nor mе o eh

dancia dancia
for me o, for me o, eh
nek unek, nek unek
nor me o, nor me o eh

verse 2:

oil dey my head
and na the grace of god i no go fit forget
eh, many things the boy don do oh oh
but you show me mercy, you still dey show me mercy eh..

chorus:

na the grace of god iyo (aha)
i still dey alive iyo (aha)
i no fit relent iyo (aha)
iye (iye)
turn my back iyo (aha)
from every force iyo (aha)
wey want to bring me down iyo (aha)
iye eh eh eh (iye)
ah owey

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...