lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu grace – boyyblink

Loading...

intro:

its yung nc on the beat
halla mah name you know!

solo 1:

wake up in the morning
and i give god thanks for my life today
because i know people wey don die and go away, eh
and me i dey pray
make the blessings dey come my way, way, way, because i wan give and spend and throway, eh

chorus:

na grace iyo
na grace iyo oh oh oh oh
na the grace of god o, na him dey cover me oh, eh
na grace iyo
na grace iyo oh oh oh oh
na the grace of god o, na him dey keep me oh, eh

n0body know, how i don go
n0body know oh, how i don go oh
n0body know, how i don go
n0body oh, as e dеy go oh
n0body knoeh. how i don go
n0body know oh, how i don go oh
n0body know, as e dey go
n0body know, as е dey go oh

rap:

yeah, yeah
how can man be living
at the same time suffering
what do man gain (gain)
when all they do in vain (vain)
what is life when everything can’t turn around?
what is life when you don’t have god by your side?
i don’t play games that are illegal (illegal)
i do my things (my things)
in my own way (in my own way)
every time dem carry my matter for head
i never even blow dem don start to dey gossip

omo, omo na wetin dey sup
i go put am for their body i say dem go know whatsup
the god wey i dey serve i say e dey give me joy
him don too save my life from the hands of wicked ones

(omo, omo na wetin dey sup
i go put am for their body i say dem go know whatsup
the god wey i dey serve i say e dey give me joy
him don too save my life from the hands of wicked ones)
chorus:

na grace iyo
na grace iyo oh oh oh oh
na the grace of god o, na him dey cover me oh, eh
na grace iyo
na grace iyo oh oh oh oh
na the grace of god o, na him dey keep me oh, eh

solo 2:

wake up in the morning
and i give god thanks for my life today
because i know people wey don die and go away, eh
and me i dey pray
make the blessings dey come my way, way, way, because i wan give and spend and throway, eh

chorus:

na grace iyo
na grace iyo oh oh oh oh
na the grace of god o, na him dey cover me oh, eh
na grace iyo
na grace iyo oh oh oh oh
na the grace of god o, na him dey keep me oh, eh (*2)
outro:

its yung nc on the beat

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...