lirik lagu kill & throway – boyyblink
intro:
elkanah bill bigure
yeah, halla mah name you know ha!
boyyblink / verse 1:
e get something wey dey my mind
something wey i no understand
but i go understand
fit no be today, e go be tomorrow
but why man dem go dey carry life dey play eh
you know say we get one life so enjoy am today eh
na wetin your fellow man do you wey you wan k!ll am throway eh?
you better get e conscience o, e conscience o
so wetin dey your mind right now na to k!ll and throway eh
brother, you better get e conscience o
e conscience o
sub chorus:
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
chorus:
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
brother, you better get e conscience o
e conscience o
rap:
yeah, get conscience
so that you can live your life to the fullest
we gat one life, get patience
so that make you no go enter inside one chance, shey e make sense?
faith hotwave / bridge 1:
brother you see, if you wish me well, i go wish you well o
sister you see, if you wish me well, i go wish you well o (*2)
boyyblink / bridge 2:
so wetin dey your mind right now na to k!ll and throway eh
brother, you better get e conscience o
e conscience o
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
oh why, oh why, oh why
chorus:
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
why you wan k!ll and throway?
brother, you better get e conscience o
e conscience o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu red wizxrd › lirik lagu rainbow – red wizxrd
- kumpulan lirik lagu serial podcast › lirik lagu what constitutes an excellent film? – serial podcast
- kumpulan lirik lagu with one last breath › lirik lagu burn out the flame – with one last breath
- kumpulan lirik lagu bright campa › lirik lagu my life – bright campa
- kumpulan lirik lagu manafest › lirik lagu my own thing – manafest
- kumpulan lirik lagu the wiggles › lirik lagu two polite elvises – the wiggles
- kumpulan lirik lagu sergio portela › lirik lagu free – sérgio portela
- kumpulan lirik lagu splash gordon › lirik lagu special – splash gordon
- kumpulan lirik lagu horslips › lirik lagu long weekend – horslips
- kumpulan lirik lagu k zeus › lirik lagu time & spacington – k zeus