lirik lagu my race – boyyblink
intro]
let’s boogie down
dandizzy the finest finger
yeah
[chorus]
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
oh wowo
say make you leave me oh wowo
say make you leave me oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face o oh wowo
say make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face oh, oh, oh, oh, oh
[solo 1]
people in africa
everyday na one matter ey
everyday dem dey massacre for naija oh, oh, oh, oh
oshey…..hey
i dey thank god o
oshey…..hey
[chorus]
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face o
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
say make you leave me
oh wowo
i no come to look face o
i no come to look face oh, oh, oh, oh, oh
[solo 2]
na which kind life we dey live for naija
everyday my people dey kpa
hungry dey o
hunger dey o
but god e dey o
all the way o (*2)
[chorus]
mama hey o
me i no wan go as trery
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me
mama hey o
me i no wan go as trey o
me i wanna run my race o
i no come to look face o
so uche make you leave me oh, wowo
oshey…..hey
i dey thank god o
oshey… .hey
for the life wey i live today o
oshey…..hey
e no easy oo
oshey…..hey
[outro]
let’s boogie down
dandizzy the finest finger
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sk8 › lirik lagu have some fun – sk8
- kumpulan lirik lagu razzy bailey › lirik lagu i keep coming back – razzy bailey
- kumpulan lirik lagu yaboynicky › lirik lagu fuck up some iq – yaboynicky
- kumpulan lirik lagu robin foster › lirik lagu forgiveness – robin foster
- kumpulan lirik lagu soulja boy tell em › lirik lagu lamborghini – soulja boy tell ’em
- kumpulan lirik lagu mago de oz › lirik lagu y serás canción 2010 – mägo de oz
- kumpulan lirik lagu afrob deu › lirik lagu fuß in der tür – afrob (deu)
- kumpulan lirik lagu sanjkez › lirik lagu new school – sanjkez
- kumpulan lirik lagu lil frakk › lirik lagu babett bogi dalma (trappelések luxuskivitelben) – lil frakk
- kumpulan lirik lagu rapping bad › lirik lagu rap game – rapping bad