lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu oh girl – boyyblink

Loading...

intro

halla mah name you know!

verse 1

oh girl oh oh
na the way you dey do the things you dey do oh oh, so fine (so fine)
oh girl oh oh
you dey make me dey feel like say i don high oh oh
not fair (not fair)
baby girl na you
baby girl na you
na you dey do the things you do
anything i do, wey i do for you, you dey do like say e no concern you
baby girl na you be the one for me
they say love is blind baby i can see
baby oh…….
na you be the one for me o
chorus

oh oh
oh oh
oh oh oh oh oh
baby o
oh oh
oh oh
oh oh oh oh oh
sisi o…yeah yeah
oh oh
oh oh
oh oh oh oh oh
honey o
oh oh
oh oh
ima oh yeah yeah
oh oh oh oh (*2)

verse 2

oh girl oh oh
na the way you dey do
dem talk say na jazz oh oh
so fine (so fine)
oh girl oh oh oh
na the way you dey smile fit makе man to mad oh oh
not fair (not fair)
baby girl na you
baby girl na you
na you dey do the things you do
anything i do wey i do for you, you dеy do like say e no concern you
baby girl na you be the one for me
anything dem talk baby i no gree
baby oh….
na you be the one for me o….

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...