lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu rain fire – boyyblink

Loading...

intro

halla mah name you know
alright, alright, one time

verse 1

las las, me i don come again
this time i don come to burst their brain
blast dem with some kind things wey dey pain, yeah, some kind things wey dey pain
dem say me i don go insane
some say me i don loose my brain
on a low me i dey do my thing, yeah
so tell me how was i to know, say everyday i dey k!ll the show and everyday i dey scatter the flow dey make dem kolo, dey burst the microphone
so tell me how was i to know, say everyday i dey k!ll the show and everyday i dey scatter the flow dey make dem kolo, dey burst the microphone eh..
chorus

cuz i rain fire pon dem
you know say na me dey for the game o
i rain fire pon dem
na who be the dem, na who be the dem
cuz i rain fire pon dem, yeah
you know say me don tey for the game
i rain fire pon dem
na who be the dem, na who be the dem

verse 2

so i say gbase (dem gbase)
na me be the boy wey dey make all the girls dem craze (dem craze)
whenever dem hear my song dem dey shake their waist (their waist)
oh yeah, dem say boyyblink sco gat the taste, see the way dem dey look my face o

bridge

who be the dem o
i say na who be the dem o, oh

see the way i dey live my life eh
say me no get time to come dey look uche face o, dey look uche face
say me no get time to come dey..
na me be the boy wey dey make all the girls dem craze (dem craze)
whenever dem hear my song dem dey shake their waist (their waist)
oh yeah, dem say boyyblink sco gat the taste, see the way dem dey look my face o

so i say gbase (dem gbase)
na me be the boy wey dey make all the girls dem craze (dem craze)
whenever dem hear my song dem dey shake their waist (their waist)
oh yeah, dem say boyyblink sco gat the taste, see the way dem dey look my face o

chorus

cuz i rain fire pon dem
you know say na me dey for the game o
i rain fire pon dem
na who be the dem, na who be the dem
cuz i rain fire pon dem, yeah
you know say me don tey for the game
i rain fire pon dem
na who be the dem, na who be the dem
oh eh

outro

gracias gracias
you know na
no time for play play
na so the thing.. no time for play play
na so na
halla mah name you know
leave am like that
make you dey shake am dey go
i go dey live my life o, live my life o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...