
small but mighty - boyyblink lyrics
intro:
(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco
verse 1:
i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (*2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!
verse 2:
shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (*2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (*2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
outro:
eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah
Random Song Lyrics :
- younger me - brothers osborne lyrics
- pulchritude (live) - 蔡依林 (jolin tsai) lyrics
- pseudo shepherd - jesus loves junkies lyrics
- home sessions dancehall - mr marley lyrics
- oh oh oh - whitemary lyrics
- ignant - sauce walka lyrics
- the nutshack vs the slim shady show - robotroshawn lyrics
- oasis x dcimeur - oasis pepito lyrics
- #hot16challenge2 - møji lyrics
- spaceships - ilovexann lyrics