lirik lagu small but mighty – boyyblink
intro:
(clears throat)
eyo
boyyblinka, boyyblink sco
verse 1:
i just dey thank god for my life iyo
spending the money and making it is not easy o
but some people tell me say i’m nada naughty
but na me dey make the people dey happy eh
the people happy eh
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (*2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some peoplе tell me say i’m naughty
spending thе money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
chai!
verse 2:
shebi i bin tell you say
the boy go blow
and him face go show oh oh
but no let n0body know (*2)
from nothing to something o (amen)
from story to glory o (amen)
from zero to hero o (amen)
oh oh oh (*2)
chorus:
i say dem call me small but mighty o
say na me dey make the people dem to dey happy o
but some people tell me say i’m naughty
spending the money (ego) just keep dem funky o
just keep dem funky o
eh, oya
oya sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
brother, sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
sister sankuwaba, sankuwaba, sankuwaba, sankuwa
oga sankuwaba, sankuwaba, eh, sankuwaba
outro:
eyo!
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
yeah, yeah, yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu eternal frequency › lirik lagu head like a hole (cover) – eternal frequency
- kumpulan lirik lagu eateriinal › lirik lagu so conflicted – eateriinal
- kumpulan lirik lagu ugly kid joe › lirik lagu that ain’t livin’ – ugly kid joe
- kumpulan lirik lagu aka pat › lirik lagu girls love starbucks – aka pat
- kumpulan lirik lagu nosaj thing › lirik lagu look both ways – nosaj thing
- kumpulan lirik lagu bastardane › lirik lagu gaslight – bastardane
- kumpulan lirik lagu hippocampe fou lucas dorier › lirik lagu l’inuit – hippocampe fou & lucas dorier
- kumpulan lirik lagu kant › lirik lagu se ela me chama de amor – kant
- kumpulan lirik lagu security › lirik lagu phil ivey – security
- kumpulan lirik lagu jahkoy › lirik lagu bitter – jahkoy