
some more - boyyblink lyrics
intro
rensuka first son skinny
halla mah name you know!
verse 1:
since twenty seventeen (2017) i dey do my thing
i came through with a freestyle in twenty nineteen (2019)
twenty twenty then i turn eighteen (18)
now i’m nineteen (19) i still dey do my thing
chorus:
i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (*2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey
no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
rap:
to the j
to the d.o
you gat me crazy
make me feel so lazy
put it on the table anytime you wanna say it
yeah, sitting on a sofa
making money like a young star
i guess is time to slow down
like you never have a good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne yeah
good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne
yeah, yeah, yeah
chorus:
i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (*2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey
no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
iyeah eh
Random Song Lyrics :
- estrada - fucking pinto lyrics
- na terra do amor - fat family lyrics
- optimus prime - hymphatic thabs lyrics
- derb - azat | official video - derb lyrics
- paisagem útil - caetano veloso lyrics
- jokamiehen fjonga - hector lyrics
- ele gosta que nós senta - mc dricka lyrics
- feelz - jaiden stylez lyrics
- tell me when you know it's right - the response lyrics
- wet pavement - home remedy lyrics