lirik lagu some more – boyyblink
intro
rensuka first son skinny
halla mah name you know!
verse 1:
since twenty seventeen (2017) i dey do my thing
i came through with a freestyle in twenty nineteen (2019)
twenty twenty then i turn eighteen (18)
now i’m nineteen (19) i still dey do my thing
chorus:
i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (*2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey
no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
rap:
to the j
to the d.o
you gat me crazy
make me feel so lazy
put it on the table anytime you wanna say it
yeah, sitting on a sofa
making money like a young star
i guess is time to slow down
like you never have a good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne yeah
good job
everybody touch your toes
making money like you’ve blown
sitting on a princess throne
yeah, yeah, yeah
chorus:
i give dem baska
back 2 sender
die by fire
i no go tire
every year
i dey come with a lot of vibes wey dey make them say (*2)
boyyblink please come gimme some more (some more)
afro baddest you be the one (the one)
ah, i do my things my way
i no come this life to play
bad man feel high ray
now i dey my dey
no no
no no no no
no no
no no
no no
no no no no
no no no
iyeah eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu john holt › lirik lagu satisfaction – john holt
- kumpulan lirik lagu тайо tayo rus › lirik lagu она (я не…) (she (me not…)) – тайо (tayo) (rus)
- kumpulan lirik lagu dadaroma › lirik lagu 「造花とカラシニコフ」 (”zouka to kalashnikov”) (romanized) – dadaroma
- kumpulan lirik lagu orchestral manoeuvres in the dark › lirik lagu pandora’s box [single version] – orchestral manoeuvres in the dark
- kumpulan lirik lagu detroit l o › lirik lagu worth something – detroit l-o
- kumpulan lirik lagu rauhbein › lirik lagu wir sind eins – rauhbein
- kumpulan lirik lagu jax jones zoe wees › lirik lagu never be lonely – jax jones & zoe wees
- kumpulan lirik lagu heinrich wood › lirik lagu from the ashes – heinrich wood
- kumpulan lirik lagu shorety › lirik lagu зачем? (zoochem???) – shorety
- kumpulan lirik lagu despina olympiou › lirik lagu dimosies scheseis – despina olympiou