lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu tu fine – boyyblink

Loading...

intro

inna the one wey dey knack am eh
ba ba bad boy
oh na na na na na na
yeah
halla mah name you know!
knack am (wooo)

verse 1
this girl dey enter my eye oh oh oh
she dey make me dey kolo oh oh oh
girl i wanna know you oh oh oh….
baby oh
anytime she pass for my road
all the boys dem wan follow oh oh
cuz dem no get e control..

chorus

say the girl too fine (she fine)
the girl too fine (she fine)
the girl too fine (she fine, fine, die, yeah)
say the girl too bam (she bam)
the girl too bam (shе bam)
the girl too bam o (she bam, bam, die, yеah)

all the boys don jogodo
jogodo, jogodo, jogodo
jogodo, jogodo, jogodo
dem don jogodo, jogodo, jogodo yeah

say me i don kpolongo
kpolongo, kpolongo, kpolongo
kpolongo, kpolongo, kpolongo
i don kpolongo, kpolongo, kpolongo yeah
verse 2

you be the one
na you be the one wey dey make me smile
you be the one
na you be the one wey dey blow my mind
you be the one
i say na you be the one wey dey give me joy
you be the one
na you be the one wey dey burst my brain

chorus

say the girl too fine (she fine)
the girl too fine (she fine)
the girl too fine (she fine, fine, die, yeah)
say the girl too bam (she bam)
the girl too bam (she bam)
the girl too bam o (she bam, bam, die, yeah)

knack am

jogodo
jogodo, jogodo, jogodo
jogodo, jogodo, jogodo
dem don jogodo, jogodo, jogodo yeah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...