lirik lagu oringo – bracket (nigeria)
oringo
oringo
bracket le
eh
see this life oh
e no long oh
e too short oh
make you live am well oh
love somebody oh
just the way you love yourself oh
and if you get money make you dey share dey go
dey give dey go
today na today ah
inwegodi pounds yeah ah
and if you get the meat
bring the fire make we dey burn the suya
mama eh, mama eh, mama eh eh (2x)
k’anyi gbagba oringo
hey yo oh koko
k’anyi gbagba oringo
abegi oh iyo koko
ula la la la ah (4x)
k’anyi gbagba oringo
hey yo oh koko
k’anyi gbagba oringo
abegi oh iyo koko
ula la la la ah (4x)
lets go
ndi nmadu udo dili unu oh
udo dili unu oh
umu nne oh udo dili unu oh hey
ha alaowerri gbobanum oringo eh
gbagbanum oringo eh
pitakwa gbagbanum oringo eh
today na today ah
inwegodi pounds yeah ah
and if you get the meat
bring the fire make we dey burn the suya
mama eh, mama eh, mama eh eh (2x)
k’anyi gbagba oringo
hey yo oh koko
k’anyi gbagba oringo
abegi oh iyo koko
ula la la la ah (4x)
k’anyi gbagba oringo
hey yo oh koko
k’anyi gbagba oringo
abegi oh iyo koko
ula la la la ah (4x)
mmm, see this life oh
e to sweet oh
but e no long oh
make you live am well oh
otuonicha gbogbanum oringo eh
gbagbanum oringo eh
umu enugu gbagbanum oringo eh
eh ye
emeka offor gbagbanum oringo eh
gbagbanum oringo eh
mburu buru gbagbanum oringo eh
eh eh ye
ugonna gbagbanum oringo eh
chai
uda la la la, uda la la la, eh
k’anyi gbagba oringo
hey yo oh koko
k’anyi gbagba oringo
abegi oh iyo koko
ula la la la ah (4x)
k’anyi gbagba oringo
hey yo oh koko
k’anyi gbagba oringo
abegi oh iyo koko
ula la la la ah (4x)
eh yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu эрсиэйч ersieych › lirik lagu спасибо! (thank you!) – эрсиэйч (ersieych)
- kumpulan lirik lagu baby ranks › lirik lagu su vida – baby ranks
- kumpulan lirik lagu ewii › lirik lagu hermes – ewii
- kumpulan lirik lagu theodora fra › lirik lagu j’ai retrouvé le sourire – theodora (fra)
- kumpulan lirik lagu kweetee › lirik lagu кошмары (nightmares) – kweetee
- kumpulan lirik lagu nerd1k › lirik lagu all of me – nerd1k
- kumpulan lirik lagu luigi mariano › lirik lagu inverno 2063 – luigi mariano
- kumpulan lirik lagu yung zukoelka › lirik lagu fdsjho – yung zukoelka!
- kumpulan lirik lagu diana gordon › lirik lagu crash – diana gordon
- kumpulan lirik lagu millunati › lirik lagu millunati – azurad – dokhtare namrood (میلوناتی – دختر نمرود) – millunati