lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu smarten up – brainee

Loading...

[intro]
it’s one, it’s onetime baby
brainee – uhn

[hook:brainee]
dem vex say i smarten up when dem dummy down
i’m laughing to the bank like a money clown
and all these bad b-tches com dey gum me now
fake -ss snitches all around me now
dem vex say i smarten up when dem dummy down
i’m laughing to the bank like a money clown
and all these bad b-tches com dey gum me now
fake -ss snitches all around me now

[verse 1:brainee]
omo mehn wen gobe set mehn dem no show
omo mehn most of them tell me brainee go blow
baba mi most of them no believe in me
some of them wey call me amateur been tell me brainee go pro
omo mehn some of them even run my own babe
omo mehn some of them even block my own way
baba mi most of them no hear my jam
the ones wey hear my jam dem no put am on a replay
ogbeni i don dey rap since
long time in the game mana finna done things
so many people don dey claim they heard things
like the boy wasn’t fly but i don dey get wings
but am like how the boy no go get wings mehn
how the boy no go hear things mehn
it’s a small world mehn
the wall even get ears mehn
i don loyal for a long time mehn
but it’s all gone mehn
they hate me kuz am now smart mehn
too blunt for the sh-t that you say kuz am now sharp mehn
you can’t suck off my chakra mehn
kuz i strive to be holy everyday like a sacrament
mr onetime mr smart ladies man
flyer than a bird still your ladies wanna lay this man
i too mad yabaleft sef dey fear the man
i too vibe omo see
this one no be scr-t-m talk so why you boys come dey yarn b-lls
lost in my thoughts ain’t no gps can find us
drop anything a freestyle, a mixtape, a real track or collabo still n-body wants to sign us
hustle never stops me i no dey try to even settle
blood still dey boil for big pot no be small kettle
feelings getting hurt everyday and the hearts steady break and am still lost here like a tiny needle
in a hay my guy
jeje laye man is never in a haste my guy
these boys wan dey copy and paste my style
n-gg- am the real sh-t i guess you best my pile
commercial lormor nor but hardcore could be done too
steady paper chasing but na me the money run to
i could end this verse saying onetime baby
but p-ss this verse like you trying out a 1-2

[outro:brainee]
omo 2018 go mad padi
and i hope you all go sabi smarten up padi
am coming back and am hoping that y’all ready for me
to those ready for me omo it’s onetime baby

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...