lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wo [trap refix] – brainee

Loading...

[chorus]
oya wo!
omo abinibi wo!
mr onetime lemi wo!
oko bella lemi wo!
the life of the party wo!
i don’t know my daddy wo!
only know my mummy wo!
madding rapper lemi wo!
ma lo jo bi olosi!
omo abinibi wo!
mr onetime lemi wo!
oko bella lemi wo!
the life of the party wo!
i don’t know my daddy wo!
only know my mummy wo!
madding rapper lemi wo!
ma lo jo bi olosi!
[verse 1]
i dey rap i dey sing still me i fine like that (chiiiz)
shakespeare kinna rapper dem dey ask how i rhyme like that (like that like that)
superstar lo mo ladies just dey shout comman sign my back (funmi ni biro)
as for the haters wey dey call me b-st-rd where i go find my dad
loke loke i don level up (telling you)
iyato wa bi ti seven up (telling you)
i no dey sleep for refrigerator on top storey building just to freshen up (telling you)
i get goonz wey be mixbreed
ajepako bota ati sardine (ding)
i get goonz wey be wizkid
wey dey drop sounds from the other side (side side)

[chorus]
oya wo!
omo abinibi wo!
mr onetime lemi wo!
oko bella lemi wo!
the life of the party wo!
i don’t know my daddy wo!
only know my mummy wo!
madding rapper lemi wo!
ma lo jo bi olosi!
omo abinibi wo!
mr onetime lemi wo!
oko bella lemi wo!
the life of the party wo!
i don’t know my daddy wo!
only know my mummy wo!
madding rapper lemi wo!
ma lo jo bi olosi!

[verse 2]
we no dey for the same page
me i dey the next chapter (olodo olodo)
na me get summer lesson wey dey school your best rapper (vc lormor nor)
i heard that you asking him why brainee has an x factor (alphabet)
a b don c d e wey f the g with a h factor
morenike aisha bola bukunmi
gbo gbo won gbe fone dani wan google mi
won ni mo like awon girls to kuru ni
what is groundnut in yoruba guguru ni
awon temi dabi chakabula we dey scatter the place like holocaust (gbolaga)
awon temi just dey buy anything we no dey care about what it’s gonna cost (onetime)
[chorus]
oya wo!
omo abinibi wo!
mr onetime lemi wo!
oko bella lemi wo!
the life of the party wo!
i don’t know my daddy wo!
only know my mummy wo!
madding rapper lemi wo!
ma lo jo bi olosi!
omo abinibi wo!
mr onetime lemi wo!
oko bella lemi wo!
the life of the party wo!
i don’t know my daddy wo!
only know my mummy wo!
madding rapper lemi wo!
ma lo jo bi olosi!

[outro]
instrumental plays till fade

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...