lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu colours – briizea

Loading...

colours
i see the success here now
do the dubstep, hey ah
everyday dem no believe my matter make i just dey na
way my matter do dem mehn e be like run through
i believe in love, celebrating with my own crew
baba l’oke s’oro onípé ki nlo ma own dough
wake up 4:05 emi ni peugeot
and all the life i wish i had – living it
no one saw the work when i tried to fxcking put it in
and now e don dey be e be like sey i do the thing
but dem no know how e do am na, alexa press repeat
eeh eh, eeh eh! we dey celebrate ‘cause we happy
everyday we jolly just for the grammy o
but dem no know how we do am, daada la ma ma ri
awa de ooo eh
dem no know how we do dem wan try to run da race ooo eh
who no know no go know i just wan j’aye ooo eh
everywhere na colour, see as we just dey paint
oh na na

stay moving, i’m loyal
international doing and i’m local
way the benzes got me feeling like i’m royal
now we living, we live la vida loca
i stay jiggy in my home
get stack on my own
mo ti g’oke mo ti so, you go dey fear for the throne
take you to energy level even higher than the joule’s
can’t you see we just froze
me i no go sit down for corner yeah yeah o
energy to the centre yeah yeah o
everybody feeling alright yeah yeah o gan
egbo!

eeh eh, eeh eh! we dey celebrate ‘cause we happy
everyday we jolly just for the grammy o
but dem no know how we do am, daada la ma ma ri
eyin ololufe mi patapata
e kuku mo pe mo fe yin lati ibi isale ikun nbibayi
titi d’ona enu ni
e se mo dupe, aa ma ri yin ba o

awa de ooo eh
dem no know how we do dem wan try to run da race ooo eh
who no know no go know i just wan j’aye ooo eh
everywhere na colour, see as we just dey paint
oh na na

awa de ooo eh
dem no know how we do dem wan try to run da race ooo eh
who no know no go know i just wan j’aye ooo eh
everywhere na colour, see as we just dey paint
oh na na
awa de ooo eeh eh
i just wan j’aye o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...