lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu smartboy bizzy – broda

Loading...

when i dey strived to hustle
na you give me hope to start oo
even when i fall you dey hold my muscle
you are more than enough
broda you dey show me love oo
mama no dey you dey back me up oo
if na my matter you go never give up
make dem give you applause
bridge:
if not for you
wetin i go do
let me acknowledge you
want to promise you, will always be with you (always be with you)
if not for you
wetin i go do
let me acknowledge you
want to promise you, will always be with you

no matter what ever you do
no problem what ever you do
cause you be more than broda
no matter what ever you do
no problem what ever you do
cause you be more than broda

you dey cut my hair
anytime am sick you dey press my shirt
when am gone to school you dey do my work
never given up oo broda
pelu gbogbo nkan, o wa pelumi
say you never give up always there for me
you are more than enough
o wa so fun mi pe
say you never give up ooo
if not for you
wetin i go do
let me acknowledge you
want to promise you, will always be with you (always be with you)
if not for you
wetin i go do
let me acknowledge you
want to promise you, will always be with you

no matter what ever you do
no problem what ever you do
cause you be more than broda
no matter what ever you do
no problem what ever you do
cause you be more than broda

ola gbara shifon wufer gifefum

smartboy bizzy
©2021

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...