
again - browny pondis lyrics
[verse 1]
laughter no dey mi lifestyle
calmly waiting the right time
countless time wey mi tire
you no fit know
n0body know wetin i feel
n0body know the kind of pain wey me dey feel
yeh yeh
scatter my brain, na nah
[chorus]
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
[verse 2]
back to back
we k!lling show
we put in work in everything but nothing show
i don tire
i don tire eh
for this kind life
for this kind life
wetin i go do again
wetin i go do again, naah
wetin i go do again
wetin i go do again
[chorus]
again, again!
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
Random Song Lyrics :
- motions - eva celia lyrics
- cellphone jesus - candlebox lyrics
- better than nothing at all - tyler joe miller lyrics
- cyber milk is your waifu (cvn remix) - cyber milk lyrics
- ehssas - إحساس - carole samaha - كارول سماحة lyrics
- diamond in the rough - bright visions lyrics
- trash - heylog lyrics
- so beyond that - filthydan lyrics
- στην ίδια πόλη (stin idia poli) - mpelafon lyrics
- bleu sur noir - nowahh lyrics