lirik lagu again – browny pondis
[verse 1]
laughter no dey mi lifestyle
calmly waiting the right time
countless time wey mi tire
you no fit know
n0body know wetin i feel
n0body know the kind of pain wey me dey feel
yeh yeh
scatter my brain, na nah
[chorus]
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
[verse 2]
back to back
we k!lling show
we put in work in everything but nothing show
i don tire
i don tire eh
for this kind life
for this kind life
wetin i go do again
wetin i go do again, naah
wetin i go do again
wetin i go do again
[chorus]
again, again!
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
again, again
again, again we k!lli show
again, again we singing song wey fit blow
again, again
you no fit know, you no fit know
baba when my turn go reach
(chants)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu apollo brown joell ortiz › lirik lagu cocaine fingertips – apollo brown & joell ortiz
- kumpulan lirik lagu this glass embrace › lirik lagu cartesian – this glass embrace
- kumpulan lirik lagu emma daumas › lirik lagu lipstick et rimmel – emma daumas
- kumpulan lirik lagu colleen hewett › lirik lagu wind beneath my wings – colleen hewett
- kumpulan lirik lagu argema › lirik lagu když se mi zdáš – argema
- kumpulan lirik lagu melvitto gabzy › lirik lagu still think of you – melvitto & gabzy
- kumpulan lirik lagu rytmus › lirik lagu už bolo toho moc – rytmus
- kumpulan lirik lagu flaming youth › lirik lagu pulsar – flaming youth
- kumpulan lirik lagu neon nox › lirik lagu checkpoint – neon nox
- kumpulan lirik lagu jobee › lirik lagu ease – jobee