lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu for you (theta) – brymo

Loading...

na you, be oracle
are you a seer
na you, be lemon grass and sheab*tter for my skin
na you be my switchblade
cut dem open dem bleed
and we dey stoke up the fire
and it dey burn so brighter
we know, we get only each other
i dey the arms of the one wey love me the more

souls fit save themselves
and your own it tangle with mine
we don comot from on top the shelf
wе belong to each other
my hеart dey only beat for you, oh
na true, my heart dey only beat for you, oh
na true, my heart dey only beat for you, oh
na true
na you, be comforter
na you be healer
na you, be melody when i need to sing
na you be revealer you dey show me all i fit be
and we dey stoke up the fire
and it dey burn so brighter
we know, we get only each other
it dey always dey my mind
the only one i love

souls fit save themselves
and your own it tangle with mine
we don comot from on top the shelf
we belong to each other
my heart dey only beat for you, oh
na true, my heart dey only beat for you, oh
na true, my heart dey only beat for true
hm you, oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...