
gambu - brymo lyrics
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh*t
but i go still dey follow you
if you swim for sh*t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh*t
but i go still dey follow you
if you swim for sh*t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh*t
love only me
and be my own gambu
Random Song Lyrics :
- rain, rain - grip grand lyrics
- i want it all - jeff scott soto lyrics
- satellite - starset lyrics
- 44s in a 4 door - 67 lyrics
- عايشين حياتنا - jad khalifa lyrics
- i got the keys (freestyle) - royce da 5’9” lyrics
- fusion illusion - dreamtale lyrics
- aterriza - mente sabia crú lyrics
- fuckoff - reto lyrics
- defrost - jovian lyrics