lirik lagu gambu – brymo
Loading...
[verse 1]
gambu
you dey sing for theives
gambu
you go sing for me
pesin wey befriend rat go chop sh*t
but i go still dey follow you
if you swim for sh*t
love only me
and be my own gambu
[verse 2]
gambu
make we no climb on top the hill
gambu
(?)
pesin wey befriend thug go chop sh*t
but i go still dey follow you
if you swim for sh*t
love only me
and be my own gambu
[verse 3]
gambu
you dey sing for crooks
gambu
you must to sing for me
i no get stolen boots to pay you
but i go still dey follow you
if you swim for sh*t
love only me
and be my own gambu
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu werstany › lirik lagu many do not understand – werstany
- kumpulan lirik lagu martin ansell › lirik lagu slow life – martin ansell
- kumpulan lirik lagu little z youtuber › lirik lagu donkey kong rap (remix) – little z (youtuber)
- kumpulan lirik lagu storm isekai › lirik lagu 4am flights++ – storm isekai
- kumpulan lirik lagu the grace dana sunday › lirik lagu 나 좀 봐줘 (one more chance) – the grace – dana & sunday
- kumpulan lirik lagu wallef synystro › lirik lagu divida com o tempo – wallef synystro
- kumpulan lirik lagu los fiascos › lirik lagu milkcrates – los fiascos
- kumpulan lirik lagu camilosgarden › lirik lagu i don’t – camilosgarden
- kumpulan lirik lagu tracy nelson › lirik lagu blue blue day – tracy nelson
- kumpulan lirik lagu 松浦亜弥 aya matsuura › lirik lagu つまんないよ… (tsumannaiyo…) – 松浦亜弥 (aya matsuura)