lirik lagu heya! – brymo
everybody say them dey go their way
but i no think say, say we dey block each other way
lai lai
you no go hear the people say
say na our ignorance dey make life hard
heya!
heya!
some dey talk and some dey walk and time just dey pass us by
every woman dey look for man wey go love her right
wey go ignore her shortcomings
wey go take her like that
and every man, dey look for woman to hold tight
but na ignorance dey let love down
heya!
heya!
some dey come and some dey go and love just dey pass us by
i don dey stubborn since the time i be small pikin
na me dey always first see the problem, eh ah eh
na me dey quit last, i no dey run fast
papa say make i live freely like rich man pikin
heya!
heya!
i just dey fall, i just dey rise and time just dey pass me by
heya
heya
some dey laugh and some dey cry and time just dey pass us by
some dey work and some dey pray and time just dey pass us by
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu van morrison › lirik lagu tupelo honey / why must i always explain (live at montreux) – van morrison
- kumpulan lirik lagu sunja › lirik lagu trashhh – sunja
- kumpulan lirik lagu mary spender › lirik lagu blues duet – mary spender
- kumpulan lirik lagu aaron paul ind › lirik lagu rsss – aaron paul (ind)
- kumpulan lirik lagu the basics › lirik lagu operation sovereign basics – the basics
- kumpulan lirik lagu sebee friknob › lirik lagu ultra pros (reuploaded) – sebee / friknob
- kumpulan lirik lagu munic hb › lirik lagu autumn beat freestyle – munic hb
- kumpulan lirik lagu llvx › lirik lagu your fingers feel like teeth – llvx
- kumpulan lirik lagu tyler waves › lirik lagu hilarious – tyler waves
- kumpulan lirik lagu bukas palad music ministry › lirik lagu rosas (bukas palad music ministry version) – bukas palad music ministry