lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu just tell me – bryno ad

Loading...

chilling every day time no dey
coz you know say me no want talk but i love you and i go follow you..
tell em what they need ..
stress no dey coz i no send wetin dem talk i go live you and i go follow you
when we dey, dey together
you tell me say am not important
spend my whole life be with you
i come dey sick i gaz recover
you tell me say you no go leave me
but now you did i find another coz i no send wetin dem talk i go love you and i go follow you
just tel mе wetin i go do
tell me what you want and wеtin you dream about
no mind the things wey dem go say
just keep striving here because n0body teach you..
n0body reach you na na na yeah
n0body reach you.. n0body o o o..
no body reach you n0body o o o o..
chilling everyday.. time no dey
coz you know say me go love you and i just wanna see you smile oo bby tell me what you need oo
make we no dey contemplate o
and i just wanna show you how much i care about you ooo
tell me every single thing you want
tell me every single thing you need
shey we go dey.. na me and you..
we go downtown chilling every day
tell me every single thing you want
tell me everything with your need coz i no send wetin dem talk i go love you and i go follow you
just tel me wetin i go do
tell me what you want and wetin you dream about
no mind the things wey dem go say
just keep striving here because n0body teach you..
n0body reach you na na na yeah
n0body reach you na na na yeah
n0body reach you.. n0body o o o..
no body reach you n0body o o o o..

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...