lirik lagu for here – buju
[verse 1]
my girl it’s ironic that you’re all need
fejo, ko pami, you know, i’ll be there for sure listening to you
just do what you do, girl i’m watching you
i’m thinking bout what we bout to do
no joking o, we’ll take it slow, the way you like it o
ironic that you’re all i need and you know it’s true
baby you go wound person
shey you know something
see dem no dey tell person
you go see something
you go learn lesson
shawty a drug, she my medicine
you go wound person
shey you know something
see dem no dey tell person
you go see something
you go learn lesson
shawty a drug, she my medicine
[chorus]
na for here?
shеy you dey whine me for hеre?
shey na for here, shey na for here
wey you wan dey whine me for here
na for here
shey na for here?
wey you dey whine me for here?
say if i here say na for here?
wey you wan dey whine me for here?
shey na for here, shey na for here
shey you dey whine me for here?
say if i hear say na for here
you wan dey whine me for here
[verse 2]
oh baby i go sit up o
when it comes to you
you my juliet o
i’ll be your romeo
make dem give chance o
when you coming through
shey dem no see you?
obirin meta o oo
zanzibar zanzibar
your body takes me on a trip so far
born sinner, born sinner
it’s your temple i’ll worship, from afar
zanzibar zanzibar
your body takes me on a trip so far
born sinner, born sinner
it’s your temple i’ll worship, from afar
[chorus]
for where?
shey you dey whine me for here?
if i hear say na for here
you wan dey whine me for here?
shey na for here shey na for here?
shey you dey whine me for here?
say if i hear say na for here
you wan dey whine me for here
shey na for here, shey na for here
shey you dey whine me for here?
say if i hear say na for here
you wan dey whine me for here
[outro]
oh baby i go sit up o
when it comes to you
you my juliet o
i’ll be your romeo
make dem give chance o
when you coming through
shey dem no see you?
obirin meta o oo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu alex jones › lirik lagu life is a bitch – alex jones
- kumpulan lirik lagu nova garden › lirik lagu no one will luv me – nova garden
- kumpulan lirik lagu woee33 › lirik lagu suicide mission – woee33
- kumpulan lirik lagu jay hound › lirik lagu sweeper story – jay hound
- kumpulan lirik lagu miro saldanha › lirik lagu bolivariana – miro saldanha
- kumpulan lirik lagu babybeezy › lirik lagu angel (pt.2 remix) (fast x) – @babybeezy
- kumpulan lirik lagu a f r o and 60 east › lirik lagu czech – a-f-r-o and 60 east
- kumpulan lirik lagu senpal › lirik lagu friendships – senpal
- kumpulan lirik lagu эштон eshton › lirik lagu темнота (darkness) feat. outside , tantal – эштон (eshton)
- kumpulan lirik lagu cheklif › lirik lagu my love is focus – cheklif