lirik lagu something sweet – buju
[verse 1]
something sweet
something sweet for my system
you know me i go give dem shade
you no know me since back then?
you can ask your friends
cause if e sweet, nah good vibes i go give them
you know they cannot pretend shade
when it hits you feel no pain
you can ask your friends
something sweet
something sweet for my system
you know me i go give dem shade
you no know me since back then?
you can ask your friends
cause if e sweet , nah good vibes i go give them
you know they cannot pretend
when it hits you feel no pain
you can ask your friеnds
[chorus]
o baby shey you cover me?
na bеfore money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
shey you cover me?
na before money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
[verse 2]
emi okurin meta
sho ma komije like say me i be suya
would you tell me things wey go sweet me like sugar
make i do you nice and you go do me properly
emi okurin meta
sho ma komije like say me i be suya
would you tell me things wey go sweet me like sugar
make i do you nice and you go do me properly
okurin meta
sho ma komije like say me i be suya
would you tell me things wey go sweet me like sugar
make i do you nice and you go do me properly
[chorus]
o baby shey you cover me
na before money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
shey you cover me?
na before money go dey shower me
me i no fit treat you like my property
put a claim on me, when i fit to know that i got somebody
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu susan reed › lirik lagu if i had a ribbon bow – susan reed
- kumpulan lirik lagu planetarium records › lirik lagu lonely – planetarium records
- kumpulan lirik lagu alan stivell › lirik lagu hommes liges des talus en transe – alan stivell
- kumpulan lirik lagu chris august › lirik lagu everything – chris august
- kumpulan lirik lagu kuso › lirik lagu sos! – kuso
- kumpulan lirik lagu karte carter › lirik lagu from now on – karte` carter
- kumpulan lirik lagu max stalling › lirik lagu blue eyes – max stalling
- kumpulan lirik lagu hitomi › lirik lagu wish – hitomi
- kumpulan lirik lagu xxxtentacion coolie pak › lirik lagu kick in the door – xxxtentacion & coolie pak
- kumpulan lirik lagu jessica jolia › lirik lagu a better idea – jessica jolia