lirik lagu palash – burberrie
intro: oh ohh, it’s burberrie doppest
chorus:(×2)
e don tey wey me dey love
you got a s-xy body baby
that’s why you got me fallen for you
and i go spend my money on you ..
hook: (×2)
cuz baby you palash
you palash, you palash, your body balance
verse 1:
number 1, i will give my love/number 2 i will give you my cash/cus you got me high, baby like cush/ from day 1 na you be my crush/baby let’s go down to my hood/we go shoot firm like nollywood/and the part 2 go be hollywood/you i am bad like robin hood/you got a cl-ssic package/your body na savage/na you be my vintage/you be a1 no be average “palash”
repeatation of chorus & hook
verse 2:
owo lo sure joor and i gat it/when there is money love is sweet /anything you want baby i will buy it/cuz the way you roll baby i love it/your body tempting i no fit lie/you got me kolo i can’t deny/ your cat eyes baby got me high/like davido you got my -ssurance/you got a cl-ssic package/your body na savage/na you be my vintage/baby a1 no be average “palash”..
repeatation of chorus $ hook
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu die mayrhofner › lirik lagu schei-wi-dei-wi-du – die mayrhofner
- kumpulan lirik lagu di grigga › lirik lagu раньше (once) – di grigga
- kumpulan lirik lagu traez eleven › lirik lagu an tan lontan – traez eleven
- kumpulan lirik lagu kelly willard › lirik lagu keep my eyes on you – kelly willard
- kumpulan lirik lagu lil pikachu › lirik lagu геймер шоу (gamer show) – lil pikachu
- kumpulan lirik lagu fresh ladouille › lirik lagu qualité – fresh ladouille
- kumpulan lirik lagu mc sufiks onahom › lirik lagu диалог – mc sufiks & onahom
- kumpulan lirik lagu mar › lirik lagu yusuf is doookie – mar
- kumpulan lirik lagu inverno › lirik lagu occhioxocchio – inverno
- kumpulan lirik lagu matt martin › lirik lagu kind eyes – matt martin