lirik lagu anybody – burna boy
[intro]
aww, awww
gbese
aww, awww
[verse 1]
i don’ charge my energy, i no get time for no enemy
tori pe won le tomi
nothing wey person never see
omo nothing wey person never see
forget, i say fashi
[refrain]
very soon expecting
je kawon padi eh jen be
i dey kaku dey gbese
jejeli jeje jeje
i been dey answer them yes sir
now na me dem dey answer yes sir
respect is reciprocal
even though una know say i special
[chorus]
anybody, wey no want to soji
anybody, wey no dey carry body
nack am something, ah ah
nack am something
to ba ta fele, fele
nack am something
[verse 2]
you won chop kpe you never work
na because me sef i never talk
i look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
i sha know say the time go come
omo i know say the time go come
wey you no go fit lie no more
omo omo, life na turn by turn
whether you like or not
to ba ginger me, gbeskele go burst
ki gbe , je kan gbo oh
[chorus]
anybody, wey no want to soji
anybody, wey no dey carry body
nack am something, ah ah
nack am something
to ba ta fele, fele
nack am something
[refrain]
very soon expecting
je kawon padi e jen be
i dey kaku dey gbese
jejeli jeje jeje
i been dey answer them yes sir
now na me dem dey answer yes sir
respect is reciprocal
even though una know say i special
[chorus]
anybody, wey no want to soji
anybody, wey no dey carry body
nack am something, ah ah
nack am something
to ba ta fele, fele
nack am something
[outro]
gbese
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu zicer inc › lirik lagu svejasnomie – zicer inc.
- kumpulan lirik lagu iantrunks › lirik lagu centésima vez – iantrunks
- kumpulan lirik lagu redsky team › lirik lagu sài gòn đẹp quá đê – redsky team
- kumpulan lirik lagu адлин adlin › lirik lagu зависть (envy) – адлин (adlin)
- kumpulan lirik lagu amanda black › lirik lagu amagingxigingxi, – amanda black
- kumpulan lirik lagu yng vant › lirik lagu off ft. jesse ola – yng vant
- kumpulan lirik lagu luke hemmings › lirik lagu diamonds – luke hemmings
- kumpulan lirik lagu jani › lirik lagu anjaan – jani
- kumpulan lirik lagu good king friday › lirik lagu carousel – good king friday
- kumpulan lirik lagu little tin frog › lirik lagu double helix – little tin frog