lirik lagu collateral damage – burna boy
[hook]
amb-ssador go dey chop
and governor go dey chop
and president go dey chop
if dem say make we jump we go jump
amb-ssador go dey chop
and president go dey chop
and governor go dey chop
dem dey say make we jump we go jump
[verse 1]
no be for here wey dem born jesus ehee
my country problem e p-ss jesus
because na we be our own problem ehee
na who go come reason well?
[hook]
oya dey there ooo
amb-ssador go dey chop
and governor go dey chop
and president go dey chop
dem dey say make we jump we go jump
some people go somersault
dem go dey get headache no go drink panadol
meanwhile president go dey chop
and governor go dey chop
[verse 2]
na who,na who dey here?
money dey here
the thiefi thiefi come major
wey make the suffer come dey here?
[?]
my people suffer well well
police dey slap here well well
hungry dey wire dem well well
oluwa oluwa oluwa ooo
[hook]
amb-ssador go dey chop
and governor go dey chop
and president go dey chop
dem dey say make we jump we go jump
some people go somersault
dem go dey get headache no go drink panadol
meanwhile president go dey chop
and governor go dey chop
[verse 3]
my people serve they fear too much
we fear the thing we no see
one day all of us go die
we always get reason to fear
fight for your right o you go to fear
police go slap you,you go to fear
fight for your pikin dem no go to fear
you go to fear fear fear
[hook]
amb-ssador go dey chop
and governor go dey chop
and president go dey chop
dem dey say make we jump we go jump
some people go somersault
dem go dey get headache no go drink panadol
meanwhile president go dey chop
and governor go dey chop
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu carlo alfonso › lirik lagu the art of loneliness – carlo alfonso
- kumpulan lirik lagu strive to be › lirik lagu i am a son of god – strive to be
- kumpulan lirik lagu riger jr › lirik lagu baby – riger jr
- kumpulan lirik lagu the red pill › lirik lagu what is love? – the red pill
- kumpulan lirik lagu kings of leon › lirik lagu a wave – kings of leon
- kumpulan lirik lagu ktz › lirik lagu false? – ktz
- kumpulan lirik lagu azxom › lirik lagu te recordaré – azxom
- kumpulan lirik lagu lonekingace › lirik lagu rich man dreams broke reality – lonekingace
- kumpulan lirik lagu rethabile › lirik lagu hlonipha – rethabile
- kumpulan lirik lagu insooni › lirik lagu 연가 (love song) – insooni