lirik lagu on the low – burna boy
it’s kel p vibes
yo, yeah
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m in a chokehold
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m in a chokehold oh
kpokpotikpo kpo kpo kpo
baby you know that i’m in a chokehold
kpokpotikpo kpo kpo kpo
angeli, angelina, you dey cool my temperature
if you call, i go come deliver
i no go fall e your hand, never
say na me you go love forever
i’m a khaki, no fake leather
oh my angeli , angelina
oh my angeli , angelina
oh mi o da oh
anytime wey i see you for the club, i dey television your body
shey you no know sa the thing wey you carry fit k!ll somebody
you know i feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me
and i know you shy but it’s cool when we’re making love
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
angeli, angelina, you dey cool my temperature
if you call, i go come deliver
i no go fall e your hand, never
say na me you go love forever
i’m a khaki, no fake leather
oh my angeli , angelina
oh my angeli , angelina
oh no
shey when i want dey comot, make i signal you
why you want to dey question me like an interview
i’m tryna put the ring on your finger too
and dey better, kai kai
be a better guy guy
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
on the low
angeli, angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
if you call, i go come deliver (ah baby)
i no go fall e your hand, never (ah baby)
say na me you go love forever (ah baby)
i’m a kaki, no fake leather (ah baby)
oh my angeli , angelina (ah baby)
oh my angeli , angelina (ah baby)
jesu
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu oliver francis › lirik lagu suffocating – oliver francis
- kumpulan lirik lagu meshy mesh › lirik lagu juice check – meshy mesh
- kumpulan lirik lagu nfa lynixd › lirik lagu 6am – nfa lynixd
- kumpulan lirik lagu ediz aksay › lirik lagu kaybolmak üzereyim – ediz aksay
- kumpulan lirik lagu pzb › lirik lagu jersey anniversary / aye bay bay – pzb
- kumpulan lirik lagu logos timis grc › lirik lagu ελεύθεροι (eletheroi) – logos timis (grc)
- kumpulan lirik lagu mistik31 › lirik lagu путь наверх (the way up) – mistik31
- kumpulan lirik lagu shvka › lirik lagu count on you (alté cruise) – shvka
- kumpulan lirik lagu hamed slash › lirik lagu doganegi – hamed slash
- kumpulan lirik lagu bol4 › lirik lagu 喧嘩した日 (fight day) [japanese edition] – bol4